
Finland court set date for Simon Ekpa appearance as Ipob promoter change lawyer
Simon Ekpa wey be promoter of di proscribed group Indigenous Pipo of Biafra (Ipob) wey land for Finland prison don get date wey im go appear for court. Remember say dem gbab Ekpa for Finland for November 2024, ontop claim of probable cause and on suspicion …